@GabesGuidarini@Jay_0ne1 Driver don tell you make you send your account number make you give am 2 weeks I dey there when una dey conclude Abi you wan die for the people wey no want you
God, i rebuke every spirit of laziness within me. replace it with discipline, focus, consistency, ambition, and strength. guide me toward success, protect my mind and path from negativity, and bless the work of my hands. AMEN.