βYoruba speakers, abeg gather here π π What sweet Yoruba pet name do you call your partner?β β€οΈπ
Drop your favorite in the comments. ππ
@DeeoneComedian imagine wetin dem go do youπ€. Dem go first tear your cloth, then their Dog go come begin dey smell your yansh maybe na their you keep wetin dem dey findπππ