Please kindly disregard any link that was sent from me to all my followers from me , I received the same link from 2-3 of my followers too then I decided to check it out , that was when I discovered the link was also sent to all my followers automatically without …..
@officialnairam1 If no be say Nigerians are gullible and foolish, naira or Sam Larry no kpain moh bad we all can tell this , but that werey Dey una blood 😩😂😂
@Mr_Md33_@wizkidayo Bruh make he point one good song wey better pass sikiru ayinde barrister songs ….. person wey don hit head for ground for bathroom lol 😂