@Lekan0919@blessing_nl When ur papa dy my age. E reach me ? I no sure say u don chop wire b4 go dy follow ur fellow mate wey una dy collect 50 bucks dy talk
@Justwandyy You’re very shameless, so a guy is taking u out on a date. He will be the one to spend money on you on that day , and you still expect him to pay for your nails before the date. Your mentality so dump use ur head girl that why y’all gender senseless
@ClassicReborn13@hopsy_braimoh Hmm what a smart move. But few of em don too block me I come dy notice say I no see dem here like b4 na my savage send dem