๐จ@Davidoโs โOriadรฉโ reaches peak at #1 on NG Spotify Albums chart after full week of tracking. ๐๐ข
It has now peaked at #1 on Apple Music, iTunes, Audiomack, and Spotify.
๐จ๐จ๐ฃ EXCLUSIVE: Liverpool agree loan deal to sign Ronald Araujo from Barcelona, HERE WE GO! ๐บ๐พ
Verbal agreement club to club with Barรงa now approved by director Deco.
New centre back for #LFC with a surprise bomba.
After di OBO era as Omo Baba Olowo, e take am make serious fame with correct music. Nobody fit recreate dat kind fame again because for 2011 wey OBO blow, majority of Nigerian youths no even close to riches or dat lifestyle, so di OBO motion dey too big and surprising for street. But unlike today, motion and lifestyle don plenty for guys hand; wetin your rich papa dey do for you, guys dey run am themselves. So nobody fit recreate di OBO fame pathway again, even if your dad give two private jet to person. No wonder all dis billionaire pikin wey try am dey fall off within one month, I repeat. Na poor man pikin dey make rich man pikin relevant, and now most poor man pikin don dey buy Lambo, so make una tell di Gen Z ara OBO to look for another pathway o.