“Yakubu Mahmoud, the former INEC chairman promised Nigerians heaven and earth….but while Nigerians were asleep at night, he declared results….
Listen Amupitan, in your own case, it won’t be like that…..”
📺 maazi chikaodili Ugwu/FB
My minimum giveaway na 5K per person if I don change my financial position I go increase am to 10K or 15K minimum and the day I go increase am Dey come 🤞 I go announce am
If I send u 5K and uno Dey grateful so I sense ur hypocrisy I go just block u move on 🤣🤣🤣
Na ten 500naira una go comot from 5K and na wetin one person use expose one guy now now be dat 😭😭🤣