This pooja boy sef, if na person post this e go write epistle so we go think say na hin get wisdom and etiquette pass.
Baba all of us no gather serious.
@Nsukka_okpa Na algorithm wey they bring your stupid tweets to my Timeline I blaim.
The fact say you can't even call any of your midfielders says alot about your ferminist club.
๐ช๏ธ๐ด๓ ง๓ ข๓ ฅ๓ ฎ๓ ง๓ ฟ No English player in history has scored more open play goals in a single World Cup than Jude Bellingham.
Not even a striker. ๐ฅถ
THE ONLY THING WEY I REGRET FOR THIS LIFE OF MUSIC
NA SAY MY PAPA NO DEY ALIVE TO CHOP MY MONEY
IMAGINE UNDER THIS HOT SUN I JUST WIRE AM 10M. JUST FOR FLEX.
E PAIN ME DIE.
E OVER PAIN ME.