@Adeimperium@DeeOneAyekooto for me no wahala but u pple don't see it commin dat why we lose so many life in fulani ha ds wen we accommodate them, no advance nation we accept this not like they shouldn't do business but they wll be a protocol
@metaspiriphysio @D_EnglishAlhajl Mr brilliant ๐ how many industries companies in all ur state ? see I don't like tribalism but if I don't rply u, u feel u are perfect come to west here ur brothers full,am sure u stay in yoruba land still u make bad mouth may God deliver u
@metaspiriphysio @D_EnglishAlhajl China, Japan and d rest know they are only to supply they dint make noise and they dey their region,if ur land is good as u clai.m stay ur region ๐
@RomansEbosele @D_EnglishAlhajl I knew it u pple wll mention does state river said dey not igbo samtin calaba said dey not igbo so ๐ค which of ur state produce crudeoil, u like attachment
@Princemoye1 so now some1 stole my boy bicycle at midnight today, let asoom I wake up catch dem cos not 1person carry out d operation dey carry d bicycle clamp fence so I don't have right to carry cutlass or anytin to defend myself and secure d bicycle abii that y naija cannot grow
@pontrol_777 ur mumu too much, wen she new about Nelfund then why cry for help, thoughts u wan drop new updates for her niii I don't k own say naa nonsense u wan talk so we way we dey school nko which program dey for us