It never for once hurt me,I never told my parents about it from the onset,me wey my note no dey ever complete .
Make them come see the kind pikin wey them train for school?
If you dey form for this app π you just dey dull. Every country and almost every banger na thief dem thief hm
Better thief your own. Bang comot face