#hitme9japidginupdates#hitme9ja
•
•
SHOWBOI BDAY & LISTENING FOR HIN NEW JJJAM !
•
•
•
•
Music show boi wey him name be @1Pheeldword aka The Melanin King jolly birthday na tomorrow and him don say Dem go even… https://t.co/46I5Ir6R3t
#hitme9japidginupdates#hitme9jaupdates
•
•
•
I like the white cackup wey dis babe knack 😏.. Abeg wetin you like ?
•
•
#StopPlaying wit dis people chocolate_fadil le_royhaltie de6ola
.•
•
Music 🎶 fatherdmw55 ft… https://t.co/0QbAgv84P4
#hitme9jatorii#hitme9jajjjams
•
OGBONGEH NAIJA HOLLYWOOD STAR FUTURE PHEEL D'WORD ! !! !!!
•
•
•
•
Yesterday di ogbongéh naija Hollywood showboi actor,singer wey just knack us wan hot jjam #inmybed don enta hin… https://t.co/sWcz2VmwoA
#hitme9jaupdates#hitme9jajjjam
•
•
BOLD EP STILL DEY WORRY O ! !! !!!
•
•
•
E don reassh wan month plus wey #BOLDEP Project drop from awa music showgeh sophiegrophy ..
If you Neva augment ya own, make Una no… https://t.co/NzekJEXPXm
#hitme9japidginupdates#hitme9japidgindoings
•
•
•
SENIOR SECONDARY SCHOOL ONLINE ! !! !!!
•
•
•
•
As all of us know now say things don dey ssshangge levels unto waka and other everyday doings.
•
•
Make e for no… https://t.co/QVkn2aPhSu
Shey dem make body sweet you as e dey do us here ??
🔥
Reposted from oliwia.ratynska Monday mood ✊🏿✊🏾✊🏼🥳
With 🔥ruth_madule 🎵🎵 ebony.gram @brellagh „Hustle” .
.
#dance#african#polish#girls#friends#vibe… https://t.co/WqZV8y6SbU
#hitme9japidgindoings#hitme9jatorii
•
•
UPDATE YOU IG LIVE TOUR ! !! !!!
•
•
•
•
Una good evening o, we throway salute give una. Hope say una dey tanda for house dey stay safe o ?
•
•
•
Oya make we knack una dis… https://t.co/az2zkd6Nwg
#hitme9ja#hitme9jatorii
•
•
HOW I TAKE SANMA COVID19 COMMOT MAALE BODY IN 3DAYS ! !!
•
•
•
•
Tori just tousssh us now say dis 9ja man wey so dis video from obodo oyibo Europe don sanma #covid19 commot hin maale… https://t.co/iFc7wfSYbv
#hitme9jaupdates#hitme9jatorii
•
•
JUST 4DAYS SEE WETIN DON SET O ! !! !!!
•
•
•
•
for some days now those boiz wey gada demsef say dem be 1Million Boyz, wey dey entaar lumboo dey rub & run men street Neva stop o.… https://t.co/vpS1AyPN1i
#hitme9jajjjam#hitme9japigin
•
•
UPDATE YOU FROM PHEEL D'WORD STILL DEY WOREY !
•
•
•
If you Neva get dia wan ,omo you don gock ham o base on say dis wan na confam gbedu wey awa music showboi @1Pheeldword put body… https://t.co/YKMBHu7dBb