Wizkid has always seen through them na why he dey always distance himself
How far those people wey dey always paint Wizkid the bad guy, what do yβall have to say now abi una don forget una social media logins as usual ?
Cuz e sure say me say if to say na Wizkid admit say he dey send money to trolls, all of una for don carry una yeye ring lights come out since lol