@olasebotifeg Buccaneers are never meant to be seen with weed only cigarettes. Check Bella Shmurda, na only cigar he Dey post. Very traditional buccaneers ๐ดโโ ๏ธ ๐
@oluwa_Chibuks@naijaconfra You don mount spirit finish? No worry you go soon mourn another person. Na play like play e don Dey near you small small. Your mind no go touch ground
@9tofivve@mercy_hilary@naijaconfra Ranking is based on social media comments and ratings ๐๐ you think say I no go read the full info. Better read weiting grok talk before you start to Dey feel yourself ๐ dullard ๐
@9tofivve@mercy_hilary@naijaconfra Grok said by public and security description not by ruggedity. You and Eiye na same thing, una just Dey bam anybody enter frat ๐๐๐ even bus conductor. Abeg una no get level
Una Dey smell. Even Jew OT pass you OBT
@copingallotgee@xxxl_DREAMZ@naijaconfra Who cut you? Buccaneer wey no rugged na London boy to me. I go bam you again and again till you go rugged. WKL crate of 33
@copingallotgee@xxxl_DREAMZ@naijaconfra Even a London boy is more rugged than a pant. Na people like you Dey make buccaneers look like pussies. No be your fault, plus you and your Mentor, I go bam una all over again
@copingallotgee@xxxl_DREAMZ@naijaconfra Youโre not rugged atall. Youโre a pantโฆ I be buccaneer but sailed with Vikings. I go reorientate you. Lazy pant
@oluwa_Chibuks@naijaconfra ๐๐๐๐ Men bam my ass. Na 2 them kill o hope say you read the caption. 2 black assmen died. As Viki Dey chop you, Eiye Dey chop you, kk sef Dey chop you. Better cross carpet to Jehovah witness.