@LordPrimuss@FabrizioRomano Nah like this Una dey give pressure you wonβt leave the player to keep improving on themselves nah hype wey go dey make them feel as if they are big now Una go dey give Una never learn π
@officialmoore7 Wait Wetin person fit do to chop this giveaway my @officialmoore7@officialmoore7 even if person use crying emoji nah still the one you go you go pick ππGod continue to bless you for putting smile on people face π
Start your day by talking to God even if itβs just a quiet moment.
Thank Him for what you already have, ask for guidance, and place your plans in His hands.
Let faith lead, not fear. Even in the smallest details, Heβs working things out for your good.