@yabaleftonline So now Madam You like to make
Friend with Men...Later In the day
They'll block you abii?..... For Which History you hear say Person work for UBA Dey Expect Salary from Polaris madam Make Una dey becarefull o ๐
With dis your Child Food Wey dey front of you ,๐๐