@its_Platinum Already told you they will turn their back when you lose back to back, have seen it happen over & over. I see you had 2 cut on over/under, are you dropping it today aswell.
@rastaboi0147@its_Platinum You unblock to drop a veil comment against me, then block me back to make it look like I don’t have a response With ( answer sirr ) . Like are you 12 what’s all that. Seek help from a professional psychiatrist .
@rastaboi0147@its_Platinum Just for the record, It seems you’re also having an amnesia , you’re the one insulting & i return it back. Another thing you’re doing is that you will drop comment then block me so I will not be able to reply why? Don’t do this to ur self. See help .
@rastaboi0147@its_Platinum Una don start, na jeje i dey way you dey curse ur mama & papa. You claim say talk dey meaningless yet na you no wan let go of am. You don see now say na you no get sense. Na me comment na you dey vex. Just thread carefully make you fit carry insult/curse way ur skull go fit carry
@rastaboi0147@its_Platinum “Free am bro “You dey talk the exact same thing way e dey talk, how e no go dey meaningless when na only giveaway dey ring, like alert for ur head. You sef see wetin you write, you no dey shame, you just want to form eye service/friendship with him so u go dey front for giveaway.
@its_Platinum@rastaboi0147 No let all those giveaways merchant gaslight you. Dem go commot when time tuff way you go lose back to back, will only come back when it’s time for giveaways. Dey quick post for telegram aswell. Na my own be that, i no go talk much.
@rastaboi0147@its_Platinum I no say you be giveaways merchant , una no dey see anything bad in anything, no worry the give away go reach you too. You go tell me if na me post telegram tell followers to join . E say ungrateful untop say i talk make e dey post for telegram way he talk say make we join.
@its_Platinum @godson_WTF If i talk my mind untop wetin sup & u feel say na blocking next instead u changing ur ways , just know you Say u no be God, and baba God blessing way make you see the vision of playing over while everyone played under go do am for the rest of us. I no be yes man iffa see i talk.
@godson_WTF @its_Platinum Human being wicked o , i dey on my jeje, you dey insult dey curse, i return the same energy x2 you rush drop last comment block me. Why? You no fit collect wetin u dey dish out. I no talk much all the ones i don talk go come to pass tweh 🌬️your & Pale&Malè never know say you gbez
@godson_WTF @its_Platinum Lol you no curse again make i double am for you. Cause i know no wetin be your own way you dey rush insult & curse. You’re a bigger FOOL obviously . You way don jam Agbako you never know.
@its_Platinum Look at the time i made my first comment link below & look at the time you post on telegram, you definitely saw the comment, na that time you remember say you go post am for telegram. No try gaslight us we no dey fight . Just adjust your ways
https://t.co/L6KeUwguyd
@Bigsam000794@its_Platinum You don’t get it. This codes within 5 minutes odds go drop. E fit forget to drop am for X sef . No be everybody dey use twitter 24/7 or why you think say we join telegram? . if person remind am, i see nothing bad. . If u no agree then you be hypocrite be that simple as Abc