@abazwhyllzz I love the wey he take dey pepper Jarvis now๐I know say e get why Peller broke up with that girl and also that girl look like cheating girl๐
@ChuksEricE But why arresting them for taking ice Cus I no understand? Bandit dey there una no arrest them na young boys and girls wey dey struggle for the street una dey get mind arrest ๐
@adekunleGOLD By this time of next year I want to be bigger and famous in my music career and rich forever with long life and good wife and beautiful kids. Bidnilahi๐๐
@MrSosabillz But waiting shoday dey talk different from the caption wey you write.. Why una no dey get sense self! Shoday say he don dey beg davido before to jump on Casablanca. But he just follow him and he ask for his number and called him..๐
@Equity_ofs@bukolasaraki Sense really far from you old fool! Why didnโt say he should come and be posting all your family member that were died? Fool..Everything na religion matter mtcheew oloruburuku!.