Open Letter to Cristiano Ronaldo.
To the man who inspired billions of people all across the world, a beacon of Hope and an inspiration for generations. I am going to make this short.
You will forever be the Greatest Human to kick a ball and nothing will ever change that.
Ødegaard no good
Gabriel no good
Saka no good
Martinelli na rubbish
Saliba na trash
Rice is overrated
If all these players no good, how did Arteta finish 2nd 3x in a row and still won the EPL with them?
Arteta might be the greatest manager ever, winning with rubbish players.
@thejacobsss If e reach naija turn una no go dey reason am say dem wan spread message. Skit is a way of sending a message to the government l.
Na so ycee begin dey drag Gilmore for message wey e dey try spread. Na wetin RAT dey picture for her head when she talk that things
@thejacobsss Skit is a way of pushing a message. They use skits to spread a message to the world. Government wey una suppose dey drag una go leave them dey drag ppl wey dey try spread the message to the world. The same way druski dey make skit about ppl why una no dey drag am.
Our dear Pastor wife of president ma @SenRemiTinubu thank u for the advice ma, i have started my Akara business, I added a few Ogi, Yam dindin and some potatoes, by next week i should be adding Ogiri and Okpehi ma🙏🏽
2027 = tinubu MUST GO ❗️🎤🇳🇬