The purpose of this podcast na to discuss the things wey dey affect us as a people and our community, both positively and negatively. #HowUnaSeeAm#SabiNation
#SabiNation, as election dey knock for door, we sey make we ask "Wetin una wan see for a New Nigeria?" call in on di program to put mouth for di talk.
Join us, 6PM Naija, 5PM UK, and 12PM New York.
https://t.co/V4a2ZSsncm
Di numba to call na
+1 240 459 8365
For WhatsApp
#SabiNation, as March go soon end so, we sey make we give una opportunity to choose one of the topics wey we go talk about for April.
Use dis link choose from the topics..
https://t.co/TwJBycJkEp
We go announce the result on our *Live Show for YouTube* dis *Friday, March 26*
#SabiNation, one of di segments for How Una see am Podcast na #OurFavoriteThings; wer we for dey talk about things wey we like. Today, Maazi sey make I talk about one of my favorite things so I decide to talk about my favorite Sportswear.
https://t.co/cUt48e2Jyn
#SabiNation, *Cultural Appropriation* na something wey many pipo dey do on purpose or sometimes by mistake. Sometimes in a good way and sometimes in a very bad way. Na dis matter we discuss for this episode.
https://t.co/faj0A0NwNN
#PodcastRecommendations#podcast
#SabiNation, Colorism na one serious matter wey pipo dey hardly talk about. For this episode, we poke the matter small make our pipo for know sey the matter na serious one.
#podcast#PodcastRecommendations#Colorism#Blogs
https://t.co/2kvQ59Jy8b
Happy Valentine #SabiNation. For today episode, we talk one funny valentine story from our past.
Follow us on social media too;
Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
YouTube: How Una See Am Podcast
https://t.co/Ld96usU1Y8
#PodcastRecommendations
As November don dey wan end so... we don dey smell Christmas small small..
For this episode we talk about FAST FASHION.
Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
YouTube: How Una See Am Podcast
#podcaster#PodcastRecommendations#podcastlife#fastfashion
⚠️New Episode Alert ⚠️
#SabiNation, on dis our 20th episode, we talk about dis past American election plus we look some election prophecies, to ask the prophets dem, *How Market?*
Listen, Comment, Share
See full episode link below:
https://t.co/E6lmdZeL7u
#Election2020: Watch @JohnLegend and I perform GLORY at last night's closing rally for Joe Biden and Kamala Harris. If you haven't already, please go out and #Vote! We got this!