@Godaboveal15931@iamhumblethug@sweet_naijabbc@observe_observe@xxxl_DREAMZ@naijaconfra Even the ayes for ojo dey comport themself.. eiye no dey fight vk for ojo.. na only ayes dey won challenge and them dey collect casualties.. when e pass them power na externals them dey go call.. so no com here with ur woman frat dey blab mouth when men dey talk.
@jhouse001@Emeritusgeeboy@naijaconfra You Dey insult me since and you still feel I’m the one that’s stupid? Man you’re the most foolish human in the whole wide world, and you disgust.
@Sally86863855@naijaconfra Shut up.. na my state as well.. and na obudu I come from.. no think say na only you be son of the soil.. kk dey challenge but their weight no reach.. you fit no be join but e dey obvious say you like KK.. so rest and shut up🥱
@jhouse001@Emeritusgeeboy@naijaconfra lol..you be mumu.. I sabi all those times too.. NC dey mostly use una catch cruise.. cos e know say na senseless pple full una frat.