@Kyng_1988@stay_richy@objectvmedia Eleribu, iwo ti se oriire? At your age make you go get sense of reasoning. Awon omo abi npa be. If una attitude is Godly, why will you be resisting an arrest? Eyin olofo yi
@Omatune You be real mumu of Africa, as I see this post I don know say na that Olodo Peter u go dey support. Na where the children dey ask Nigerians for financial help? Ode afofun gbemu
@HonestNarrativ Na this rubbish una do during the 2023 election, una no defeat am, shey na now wey the man don become President una wan still use the same strategy? Una no sabi the game at all.
@EkeneAninze Those wey visit America did anything differently? Bro, na Una dey over hype that USA jare, if you wan know the reason gangan, kindly write the Aso Rock.
@_dinomelaye Sir werey, when your boss Atiku was the VP, weytin he do? Even you as a Senator, weytin you do differently, cos you just dey talk like person wey no get sense.
@Prince_dc21_ Na the woman gangan I wan see, e get Weytin I wan tell her to her face. But make I tell comment association this woman, make the woman dey do the house chores, I no fit trust her with my boy anymore oooh. Make a boy of 4yrs dey wash plate? Ori women yen ti daru ooh
@NewsCentralTV@davido Davido and his uncle are not on the same page at all. Person wey dey tell you say make you no talk about politics know Weytin he dey talk bro. You no fit try all these during OBJ's tenure oooh, na for ATL you go just dey tweet about Naija oooh🤣