@TheOnlyKemi U be dog i swear bcoz to me d guy wey disvirgin u dey ur DM before n no b say u go meet stranger 4 road so tell me d reason y u no b Olosho. Una no dey reason with una brain o n if dat guygree make una date back n e no do u d way u no like na God go punish am
@KingTunde_SZN Na God go punish una
Na followers una dey use dis rubbish find
I don predict one here shishi u no drop naso i do 4 Tiktok too twice shishi dem no drop
@BlessingGives@CardingApp123 Na dis rubbish thing dis pple dey do just to gain followers bcoz i don predict like 3x consecutively with different person n dey no fulfill their promises so i no fit try dis rubbish with dem again bcoz dey don c fools wey no get work