@WesternFella@iam_olakunle1@vini_ball Since last season start list big games wey Mbappe score for una dem go dey talk about Yamal ghost for big game and nobody ghost for big games pass that Mbappe he go Soon score 4 goals against 20th in the league secure Golden boot nothing concern am again ๐น๐
@_youunngg@RealDave9t9@Jlsesugh Ino fit lace your shoe keh wetin you get reach me ?๐ญ๐
nah arsenal fans you think say you dey follow talk ?๐๐น