@kelvinstrangee@ParallelFacts There’s no any pattern there, una don come again with this una negative mindset, dem kee people families, ur own nah pattern u dey talk abt. 🤡
@Behrani@OneJoblessBoy Who rules help my bro ?
Person dey do wetin dey give am joy una still dey bring rules matter, for not hurting or harming anybody o