@naijaconfra Funny how u all think this pple are killing dem sef because of colour... my best friend wea b Aye dor use style and play tell me say if na bird I B na em go use em hard carry me go were dy go kill me .. dis people don't kill because of colors they kill because of personal grudges
@DanielBrav76148@Sayno2crime@ogbunigwee@naijaconfra Oga dy go know, some of this people dy use juju, my friend na Aye me na normal person( jew) d day wea won bros wea b BG see us together, na em tell me say one of us b Aye, me sef dy wonder how em take know, person wea nor know my friend b4
@Daddyo_music@naijaconfra Omo nor talk like that bro.. D elder broda fe nor want make dy do cultists, if na u u go allow ur broda do cultists ? But u know say everybody get em own journey, so they pass em back go do am ni. No senior broda go put em junior bro for cult
@naijaconfra I nor won know which crime my broda commit oo, blood is thicker than any color.. Ayes fe dor put am for the brodas body now say make they go drop their elder broda.. if na me I go say mk another person do am.. after all, it's a freedom movement. blood is thicker than any color
@OkerindeMalik My girlfriend cheated on me with my friend.. wetin kon burst my head na say the money wea I give my friend na em use take fuck my babe sad truth but ๐ฏ real
@OkerindeMalik My girlfriend cheated on me with my friend.. wetin kon burst my head na say the money wea I give my friend na em use take fuck my babe sad truth but ๐ฏ real