@i_am_olamide1@Teeniiola That brother daft for allowing him walk away as tho nothing Dey play
For lungu back in days my kid6ta was always avoided
Dem go clear say if en bruv show wahala pro max yo gene ni go rest oh
U go reason peace straight up b4 u pieces
E con be like say nah old Yoruba movies
@instablog9ja This 1 nah skit
Me, that baba Dudu so called bf go don realize tey tey bcuz the so called gf wey be mine sef go don receive bundle by bundle
@GuyMr0 A lady once said to me
U see dat dick no be for yo babe alone, I go must collect my own inside
I told my babe but I still gave her her request on a low a year after I told my babe
She be like I go kee her if I Jam her anywhere
Girl relocate bcuz of my babe VN