pesin wey don get paying cl no need to throw grenades again e don turn Lieutenant General, no need to go to war except say his own aspect na war field officer
money wey i wan use chop… lecturer go post update for test… na vexation i take use the money enter bike go sch… now my stomach dey play god abeg, i just dey regret… should’ve just fvck the test and stay at home 😩
And people go come Dey feel you for your department like say you be one Agbawo cuz you. No Dey too enter school and anytime you enter school you go fresh go
money wey i wan use chop… lecturer go post update for test… na vexation i take use the money enter bike go sch… now my stomach dey play god abeg, i just dey regret… should’ve just fvck the test and stay at home 😩
لاحول ولاقوة إلا بالله
-سُبحان الله
-الحمدلله
-لا إله إلا الله
-الله أكبر
-استغفرالله
-اللهم صلِّ وسلّم على نَبينا مُحمَّد
-لا إلٰه إلا أنت سبحانك إني كُنت من الظالمين