@it_Rutie Ruth is in China, sharp.
VDM open all of una eyes to the China market lol, but lowkey most people dey form say them no like the guy
VDM be like p0rn wey people dey watch but then no gree admit in public say them dey watch ham LoL
Enjoy your time there Ruth
FAKE KING MAKERS
GOING ABOUT CALLING YOURSELF AN ARTIST HELPER
MEANWHILE YOU ARE SUCKING THEM DRY
LETS NOT EVEN GO INTO THE WOMEN
WHEN I FINISH WITH YOU
WE GO STILL SEE FOR REAL LIFE.
FAT BASTARD.
SHREK OSHI.