Ragebait? Wtf is Islamic engineering in the faculty of Biology guy 😂😂
I come dey imagine your final year project: Structural Analysis of the Kaaba using photosynthesis 😭😂
Sha No finish with nothing less than first class o
Never knew I'd be going on and off the plane like I'm doing now.
I pray your time to go and and off the airplane will never come 😭
Thank you Glo, I don Board flight tire this year, e go don enter 1000 times today alone 🥹
No be una fault.
Journalist: “…you are a very humble man…usually when people are rich, they tend to flaunt it. I speak here from experience.”
Dangote: “which experience?”
😭😭😭😭😭😭😭😭😭 chai
The kind life wey Davido dey live too funny
You fit see am with Smart BM on Monday make you see am with President of France on Wednesday 😂
Yesterday, dem say he no suppose dey with Enzo
Today wey he con dey with Richest black man in the world, wetin dem go talk😂