@kwatamaskus@Miss_Shalommm@evydenzz I know what I am saying i have had families come down from America straight from airport to my house and I know how their cloth do smell
America has its own smell guy
@SalauRicardo@Jokey_kr@Holygrailx1@OurFavOnlineDoc Asin the thing dey vex me when dem don see plenty yoruba dey complain about ibo state or wetin dem dey do there, kilokan yoruba ntie, if you have a problem with Lagos state go to your ile ibo and leave us with our problems