@realhonour199 @DanielRegha Hope you remember you and reghas are on same category.....una suppose be padi ooo cos that's how you too use to do like fool
@Ekitipikin Sr @Ekitipikin go Advise you say anytime wey you wan post make you create one sticker like your image sha so you go fit paste am for the middle of the pics ......their plan don spoil be that Dem no go see the pics use
@jayfund11 Only if @jayfund11 have know what he has done in my life ...After GOD , my parent ajh you are the next ...me wey be say my paddy dey always call me broke Boy , through you I turn Millionaire today ,,, I con too sabi your game edit na wetin help me be that