@PaidWay111@xiii_UnDeFined@TheDamiForeign Haha… you need to be a kid to play… yes you can call us kids because all we do in the club is play… I can see you go there with your school text books… off your phone bro 😎
@hideeholic If only you know wetin those things wey dem dey talk mean to Benin boys… vibe to it, na we dem sing am for and the lyrics dey enter very deep part of our heart
@jaflex_07@kusssman Omo see explanation… you must be given a lecturing job for this… lol, Rema tell you say em do the song for international validation? Come here speaking English hoping that will make it make-sense… abeg make una getat
@PaidWay111@xiii_UnDeFined@TheDamiForeign Na the concept be that… na when you go dey club you go see the reason behind the song… maybe na mercy chinwo you wan actually dance to. Mumu man