@DJ_TUNEZ I too like this Social Media Oya FC we mount Osakpolo don mention our name let’s give am back to back FC no small I’m doing giveaway let’s give Osakpolo back follow I will follow you back
@GodfreyWis44495 See una fake billionaire me self dey imagine how come you go dash person 400 millions worth of properties is either they are on lowkey business or dead deal all this one na fake billionaire I beg make he shift 😂😂
@glowinvee He still get some kind secret wey this 2 people go soon link make una no worry VDM wey be una Jesus go soon cast I trust Seun if he ready he go link all the secret out him no go mind make he affect him
@AdinchezoChika@_Ston667@glowinvee Omo una just mumu for this country so tell me why is he doing the job of calling people out and him dey see all the money wey him dey spend na your papa dash ma money no be Nigeria who is VDM wey no fit collect money all this poor ratel self 😂😂😂😂😂
@chi29962 Nobody talks about the interviewer the way she dey whine Osakpolo bro don turn am to Hype level see the way bro dey sweat omo the guy just dey use him papa don rubbish 😂😂😂
@glowinvee Since when VDM don dey do rubbish this one wey him about the LEGEND WIZZY OLABIWONU he kno dey easy na why them dey mention him everyday this one don listens to Osakpolo rubbish Album him no say na trash i swear na rubbish Osakpolo sing 😂😂😂
@davido Upon say na everyday you dey do promotion for more than 4 months na about this your rubbish album bro dey do Hypeman I beg u go make money wella 😂
@Olamide0fficial Na person wey want collect Grammy be this if na for Nigeria now him go don collect 20 Grammy with money person wey don do promotion and giveaway for almost 3 months before his useless and wack Album come make him just Dey do Hypeman 😂😂😂
@ChikeGerald Tinubu straight una no reach to hate him na we get Nigeria IBO no go do president instead una go turn ernad boy like Wike una no get the power we kno. How to deal with you people 😂🐢😂😂😂