Congratulobia!!!!!!!!! to the people wen win our gift for this week ooo, if you see your name for here.... You go send us Direct message for the social media handle wen you take send your answer!!!!!!!
Naso Nigeria LNG dey sponsor this programme !!!!!
Happy new week my people!
"Pikin wey go strong go strong, no be until dem name am Samson"
na our Ibani Quote of the week be this, who fit tell us wetin e mean?
#IbaniHour#PidginQuote#monday
Na cooperation dey make rice full pot
Happy new week my people! Na this sweet quote I bring for you o, who fit tell us wetin e mean?
#IbaniHour#PidginQuote#Monday
Today on #knowYourLingo, our Ibani teacher HelenBeey dey teach us how to say cap for Ibani
Oya, my fellow students, type wetin you learn for comment make we know wetin you learn
#IbaniHour#Language#Cap
Happy new week my people! Who fit interpret our Quote Of the Week for us?
"Na person wey never see problem dey use English pray"
#IbaniHour#PidginQuote