@intecuoau Make clinical and agric final year resume wetin wan happen to the remaining final year students ooo
Cause we no dey study course na
Abeg make una retalk that talk be cause other universities don dey resume since Fourth of this month and you want us to stay at home till Feb.
@intecuoau Please I don't understand the meaning of this resumption that you people are clamping on oooo
Because this is really bullshit,how do you expect every other people to attend virtual class when some don't have Android phones and please phones aside wetin be say...