Another Couch Friday don land π£π
My people wey don chop or give pesin breakfast, na una mata we wan carry for head like dis oo
Elon Musk sef no fit save una from dis one oo.
The best way to enjoy dis mata na to send invite to dat person wey scatter your heartπ make we hear.