“WOTOWOTO SEASONING (feat. Black Sherif)” by @Odumodublvck_ and @blacksherif_ is the biggest gainer on the Spotify Top Songs Nigeria, up 59 spots at #110...
MTN WHY NAH😭 UNA DON COLLET MY MONEY FINISH 😔 DATA NO DEY EVEN DEY LAST REACH TWO DAYS AGAIN E GO FINISH @MTNNG@MTN180 ABEG WATIN DEY REALLY HAPPEN SELF😪💔
I SUB 11GB YESTERDAY MORNING E FINISH TODAY, THIS EVENING OMO😭