positive minded ๐ง๐ปโโ๏ธ radiating good energy. fun ๐คฉ thoughtful Gemini โ๏ธ not a feminist but believe in the concept of women empowerment
I still dey for shadow ban...Na y I stop my subscription too..make the thing normalise..
X Ai mistook my account as spam..so dey shadow banned me..I still dey try rectify the issue. For now be checking my account for updates, if you no see am via notifications.
@Ina__6010 I still for shadow ban...Na y I stop my subscription too..make the thing normalise..
X Ai mistook my account as spam..so dey shadow banned me..I still try rectify the issue.
Congratulations if you rebet after the cut๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ
Cut 1 did us dirty again..๐
Recovery and extra funds takenโ ๏ธ
Watch out for part 2.
Snake pursue rat enter my kitchen, leave rat wey it supposed to chop dey eat my bread wey I go use drink tea this morning.
Tinubu Abeg nah
Good morning
Cape Town or Nairobi
Recommend the best city for 1 month holiday
Convince me and get 10k
Note: I have baby mama in Cape Town
I have baby mama in Nairobi
Time for 3rd kid.
Life is short. We live now.