@bigwurld2six I swear 😂😂
Na so me and one girl dey o, she get sense, Same with me.
She can't even call me and me too no fit call am 😂😂, pride too much for us.
How I go write my follow upcoming artist, him go dey snub me as if its hard to reply.
And me I no sabi beg,once I write you about song Collab and you snub me, carry am for mind say you just motivated to work hard and trust me once it's get my turn NO FORGIVENESS
#viral#music
As most of our OGs now dey too put eye for us like that
Let's build a strong relationship to show them that without them we're good
But few of you will be like you already gone viral, as if viral gives money, me way never goviral get money pass most of una way don go viral