@DanielKalu71929@Muvvido Even though he did....ok na fighting be next...as Nigerians which abuse or insult dem nvr tell you growing up...we sabi chest everything
@eb1oooo@Muvvido Bro for nigeria..which abuse or insult dem never call you? No dey talk like this....if bigger clubs see this dem no go wan dey involved