I remember when i dey small
If my parent want me to go bring something
Fear of the dark no go make me enter the room go bring am
So i go use scope open door and close am like say we go
Then if we tell them say we no see am
Dem go say if dem go look for am and dem see am we don enter trouble
Once dem see am like this na serious beating that night😂
Why parents dey like that sef 😂

I just checked my DM. I understand.
I am not your enemy.
A good Nigeria will benefit both of us.
A good Nigeria won’t make you jump from DM to DM. ‼️‼️
Enjoy