@____bigfish Person go come Dey plead for camera with gun behind head make dem pay money, make you fit return go house wey you carry your 2 leg commot from.
God Abeg.
The confidence wey I take dey comot house before don reduce. Now na fear and faith dey escort me. Small outing fit turn urgent family meeting for ransom negotiation 🤦♂️
Hope you find this helpful 🔥
In this thread, I’ll drop the update on how to create an outlier account, get aether, onboard and start tasking asap
Same goes for handshake. I’ll show you how to get hedgehog few days after creation and the onboarding answers too 🥹🔥
Free CV in the comment section 🪡🧵
(I’ve got surgery S1 exam on Monday. Pray for me 🥹)
Edileh Godswill is an in-law/friend who’s been battling Chronic Kidney Disease. We’ve tried to manage it for a while now but it has gotten to this point . Will be grateful if you can help.. pls share this post
https://t.co/ZFfftwNQNz
2003301913
Globus bank
Elohor Itekume
I wish someone had told me that every year you delay learning a valuable skill is a year you’ll never get back.
Time waits for no one, and neither do opportunities.
My playlist na proof say I no get stable identity. I fit dey vibe Davido now, then 2PM in London go enter and this jam Dey always make me feel like say I be Number 1. Two songs later, Tope Alabi don carry me enter spiritual reflection. 😂😭