If I do not win this very option I mean this option, before 1 week from now then I will leave between
I love this option, let me filter it first , ice hockey 🏒😭😔🏒🏒🏒🏒🏒🏒🏒🏒🏒🏒🏒🏒🏒🏒🏒🏒🏒🏒🏒🏒🏒🏒🏒 must pay us all
@FoluboiNg Me wey Dey here Dey reason how Duke wan give me assist change my life
I Dey reason comot 30k from where I keep am
Use 2k each just Dey stake any code wey you drop
Hopefully even if na 3 boom this week I’m good 100plus k
I believe you chief