@ykbprst Nah wetin good for emoney be that, instead for them to empower very poor people with there money they are giving peller motor worth of that amount, peller that's already ok
@AHMGABRIEL1@adekunleGOLD This falz guy no dey help at all, nah soso confuse he like to dey confuse all maried ladies up and down, nah so he confuse funke akindele wey that one go divorce her husband till today she no get husband again, now nah simi, and the guy no gree marry them oo he go just use &dump