@AirtelNigeria Airtel na God go punish una for me o๐ก as una dey take comot my data like say na free Una dey gimme person go do data subscription next thing network no go again why cos data don finish ๐ ๐ก when no be say person dey stream live๐