If you don't understand Yoruba that's when you'll misunderstand olamide for the best among the best... But If u understand Yoruba and you still believe #olamide is trash, if u don't mind I get pastor wey dey wash head for just 5k. ๐ถ๐
God see how olamide handle chorus for bigger ๐ญโค๏ธ๐ฅ
See goosebumps and inspiration.
The inspiration in that song Olamide handled it.
#olamide na god that can never be downgraded. ๐
@WondieAFO Jaye Ori e si mi lorun
Chop d life of your head on my neck oloun
Dem may weather no do pass like this
E pain cause dem no fly like this
๐ฅ๐ฅ๐ฅต๐ฅต