@favour_lowkey1@GloWorld Ajeh Glo don craze since yesterday
Even on OPay if you load airtime or direct Glo subscription they will reverse ur money
@GloWorld please resolve this issues on time
@thatverydarkma1 GTB very stupid bank, after transactions charges wey dem go deduct them go still deduct like 5k or 3k ending of the month
Why?
Na our money una wan use Dey pay your staff Abi wetin
@Teeniiola GTB very stupid bank, after transactions charges wey dem go deduct them go still deduct like 5k or 3k ending of the month
Why?
Na our money una wan use Dey pay your staff Abi wetin
@WizardB4J@gtbank@thatverydarkman@officialEFCC@palmpay_ng GTB very stupid bank, after transactions charges wey dem go deduct them go still deduct like 5k or 3k ending of the month
Why?
Na our money una wan use Dey pay your staff Abi wetin
@BetaKoncept GTB very stupid bank, after transactions charges wey dem go deduct them go still deduct like 5k or 3k ending of the month
Why?
Na our money una wan use Dey pay your staff Abi wetin