I don see all of 80s pictures o non of una poor for una 80s wowπ
So which people com be those farmers and market women wey dey trek up and down ?π
Those guys wey Dey help their crush collect strokes of cane for class back then, Shey una don Dey plan wedding abi make I mind my business πππ