After this tweet
Davido don purchase new rolls Royce specter
New maybach sl 680
Another maybach for atl
new house for atl
new house for Lagos
new Ferrari purosangue
new Ferrari Roma
new brabus 800 xlp
New lambhorgini Reuvuelto
New tesla cyber truck
Not even a competitive week btw
Just look as una drop
Asake come drop
Seyi come drop
Burna drop etc
Na Wetin we Dey face when we drop
Those artiste no worry dem get songs full vault when Davido drop
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Because everyday Una dy come dy lie to Una self say Davido no dy see money for music , Una go still lie say he dy collect cheap
Money for shows, Una go still lie say he dy do ambassador deal , Una don believe Una own lie story as he dy show workings Una no know wetin to do again.