I haven’t slept properly for over two weeks now. The situation in our country and my state is keeping me up at night. Enough is enough let’s come together as one and remove this evil, blood-sucking government from power.
#tinubumustgo
@boytv_cartoon This boy when you go get sense? And your family they see you like this when you dey disgrace them nah Ogun go kill you and anybody wey dey support this evil blood sucking demons called government 😡
@DEngliishalhaji Where is that old good for nothing guy called @aonanuga1956 can you confirm this now? 😡 all of una supporting this evil blood sucking demons called government plus you and your generation it shall never be well with una people are dying everyday from this bandits hand 😡
@PoliceNG@dare_oluwa720 Say una see the way this people they fool us? Aswear this old blood sucking demons called government no rate us at all it’s time we wake up come together and do this evil people strong thing make them no say them no many pass us 😡
@yabaleftonline@aonanuga1956 you and your master @officialABAT don’t see this video right? Make una no worry una cup go full very soon. Just imagine waiting this old blood sucking demons 😡 turn this country to Nigeria Youths are still sleeping on this matter
@TheYorubaTimes We’re not serious and i don’t think we’re ready for change people like this are not supposed to be seen the next day old fools and blood suckers 😡
@Tupac_19961996@Real_Akinkunmi@dammiedammie35 One general wey say they’re killing Boko haram waiting later happen to him they kidnapped him and he die in their custody make we just dey mark their face when bandit kidnap them make their family no come they cry online o
@abdullahayofel All this mumu dss go dey do like say una go remain there forever after una retirement we all know what will end una miserable life idiot people