@piersmorgan Why are you so obsessed π π π show me Brentford champions league and premier league and also there club World Cup cmon we are the biggest in west London.
@lospectra_ 2014 wey Messi de play final and finish runner up where Una GOAT de na π kaii Ronaldo fans Yamal don get euros and worldcup oooo make Una Wasiuuuu better go achieve that one too cause euros can never be d same as the Worldcup they can never be the same if he no wise make he no
@dammiedammie35 Girl wey de use 2 middle fingers do Dj every midnight no go ever talk watn go vex me about Messi cause na there 2 middle finger there sense de.
@Marvellous_afc@ultimate_kombo Wasiuuuuuuuu fans Una too foolish your Wasiuuuuu never for his life cry for Quarter final Worldcup before talkless to see cry cry for final Una wasiuuuuu wey de claim he sabi score goals just get 7goals for all his games fo this worldcup cmon
@rioferdy5 Damn Messi is still taller than Kelvin Hart and Messi suffered from one hormonal disease that I canβt recall and he is still taller than Kevin damn.